'Woman wey carry Ebola enta Nigeria dey tok now' - Pate
'Woman wey carry Ebola enta Nigeria dey tok now' - Pate
Published
Nigeria minister of health Prof. Muhammad Ali Pate don give update ontop di single confirmed case of Ebola virus patient wey dey hospital.



