Who be Sheikh Ibrahim Yahaya Masussuka wey gunmen kill
Who be Sheikh Ibrahim Yahaya Masussuka wey gunmen kill
Published
Sheikh Yahya Masussuka, wey be popular Islamic cleric from Katsina State, spend more dan 30 years dey preach, as e start di work from when e be 13 years old.



