'I no know say my papa death dey near' - Pete Edochie first son

Wetin we call dis Video, 'I no know say my papa death dey near' - Pete Edochie first son
'I no know say my papa death dey near' - Pete Edochie first son
Published

'My papa tok say instead wey im go dey suffer evribody, make God call am'

Dis na how first son of Nollywood veteran, Pete Edochie, describe di last moment of im papa.

Pete Edochie first son, Leo say im papa no know say im death dey near as e dey battle prostate cancer.

For dis exclusive interview wit di BBC News Pidgin, Leo Edochie tok im papa last wish, last travels and legacies.