Nigeria 2019 Elections: How many Political parties you sabi?
Published
Plenti political parties full ground for Nigeria 2019 elections, but how many of dem you sabi?
Dis na all di parties wey dey Nigeria and follow dey contest di elections.
Try dis quiz to show how sharp your brain be.
Political Parties wey dey Nigeria
You sabi say na 91 political parties dey Nigeria? How many of dia short name you fit tok in 3 minutes?
A
AA
AAC
AAP
ABP
ACD
ACPN
AD
ADC
ADP
AGA
AGAP
ANDP
ANN
ANP
ANRP
APA
APC
APDA
APGA
APM
APN
APP
ASD
AUN
BNPP
C4C
CAP
CNP
COP
DA
DPC
DPP
FJP
FRESH
GDPN
GPN
HDP
ID
JMPP
KP
LM
LP
LPN
MAJA
MDP
MMN
MPN
MRDD
NAC
NCMP
NCP
NDCP
NDLP
NEPP
NFD
NGP
NIP
NNPP
NPC
NPM
NRM
NUP
PCP
PDC
PDM
PDP
PPA
PPC
PPN
PPP
PRP
PT
RAP
RBNP
RP
S.N.C
SDP
SNP
SPN
U.P.C
UDP
UP
UPN
UPP
WTPN
YDP
YES
YP
YPP
ZLP
Political Parties wey dey Nigeria
You sabi say na 91 political parties dey Nigeria? How many of dia short name you fit tok in 3 minutes?
If you wan begin, click 'Start'
Once you don start di quiz, make you type your answer for di box, den press enter or click di submit button. If your answer dey correct, di tin go fill in di correct slot for di table.
Make you kontinu to dey enta your ansa until you don finish di quiz- or time no dey again.
If you no wan play again, make you press di 'Give up' button. You go fit see di ansa wey you miss - or you fit try am again.