Tejuosho market: 'Na politicians go buy like 50 shops'
Published
Traders for popular Tejuosho market for Lagos, Nigeria dey complain say dem not fit pay di money wey shop owners put on top shops. So dem dey sell for road.