100 days since Russia invade Ukraine, Zelensky say up to dat number of im sojas dey die each day

Live updates of top tori dem from across Nigeria, Africa and around di world.

Live Coverage

  1. Prosecutor want more prison sentence for Simon Ekpa wey dey appeal im six-year jail sentence

  2. Trump administration pause immigrant visa appointments for applicants worldwide, plan to cancel visas of 200,000 asylum seekers and increase H-1B visa fee to ova $103,000

  3. More Nigerians dey expected to come back from South Africa on Wednesday

  4. America country music legend Dolly Parton don die at di age of 80

  5. Interpol arrest suspected black axe scammers, identify hundreds for cyber crimes across West Africa

  6. Why Tanzania vice-president Emmanuel Nchimbi resign

  7. Tinubu order manhunt as survivors claim gunmen kidnap ova 500 pipo from villages for Niger state

  8. UK Court confam say Nigerian dancer Poco Lee go appear for plea and trial preparation

  9. Suspects to remain custody afta dem appear for court ova South African world boxing champion murder

  10. Which training Nigerian military dey receive from US and di impact on di fight against insurgency

  11. Wetin to know about cancer, types, stages and signs to look out for

  12. Death toll from Guinea rubbish landfill collapse increase to 31

  13. Tears as Nigerian actor Ogogo make final journey home afta e battle wit cancer

  14. Nigerian actor Taiwo Hassan Ogogo don die afta battle wit stage 4 cancer

  15. Who dey behind di new 'fake agency' wey ICPC discover as Tinubu suspend three permanent secretaries

  16. Canada extend visa processing time frame for Nigerian applicants

  17. Nollywood stars hold special prayers for Ogogo wey dey battle cancer

  18. 'I send my children to go farm go harvest rice, but dem die for water' - Mother of Sokoto boat accident victims

  19. Wetin we know as two security men wey allegedly sexually abuse autistic student for Ghana enta police net

  20. Why Nigeria one-time political giant fit face extinction